album cover
Nysc
471
Dance
Nysc è stato pubblicato il 10 giugno 2023 da JIO EMPIRE come parte dell'album Nysc - Single
album cover
Data di uscita10 giugno 2023
EtichettaJIO EMPIRE
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM118

Crediti

PERFORMING ARTISTS
JayGlitz
JayGlitz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
jairus ijale otokpa
jairus ijale otokpa
Songwriter
Yusuf Muhammad
Yusuf Muhammad
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
GeezBeat
GeezBeat
Producer

Testi

Them go wake us early (wayoyo)
(okay!!!!)
them go say na training (wayoyo)
(okay!!! so una no want sing ba!!)
Them go give us tuwo (wayoyo)
(una no want sing ba!!)
Them go say na (wayoyo)
Gentlemen (heey!!)
Gen gentlemen (heey!!)
Moral (high)
 
Me i no know say na so NYSC be (ahh)
I been think say if i serve E sure for me (ahh)
Na the allowee been dey entice me (ahh)
Until i con go jam wettin don pass me (ahh)
Say when i reach camp
I see shege
I try relocate
Dem no gree me
Where dem been post me
No service
Them carry me go where i no know
I no know
I no know
I no know
I no know
I no know
Them carry me go where i no know
I no know
I no know
I no know
I no know
I no know
Them carry me go where i no know
Written by: Yusuf Muhammad, jairus ijale otokpa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...