album cover
Highness
9
Afro-Beat
Highness è stato pubblicato il 25 giugno 2023 da 5094517 Records DK come parte dell'album Highness - Single
album cover
Data di uscita25 giugno 2023
Etichetta5094517 Records DK
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM101

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Clinton Chidiebere Njoku
Clinton Chidiebere Njoku
Songwriter

Testi

Eeeee
When I Dey call your phone
But you no Dey picky my call
When I Dey come your house
Girl you no Dey open that door
All of the love I get
But na you I give am too
Out of the girls I know but na you i Dey feel the most
Girl you no Getty driver's license o
Where you carry me the go ?
If I getty love for south no Dey carry me go north
All the love wey I get for heart o
Shey you don carry am go
This love thing wey youwan use whine me mhm mhmm no be so
Why meh ?
High meh
Highness
This your body very charming
This your body get e highness
You get boyfriend Wetin consign me
Why meh?
High meh
This your body very charming
This your body Getty highness aha aha
Ouuuuuuuu…
Ouuuuuuu…
I for go for Benita but she no to get bum bum
I for go for Anita but na girl wey dey too stubborn
Where you Dey carry me the go
Shebi na mass or Pluto
You Dey washy my mind with hypo
Who be your native doctor?
Girl you no Getty driver's license o
Where you carry me the go ?
If I getty love for south no Dey carry me go north
All the love wey I get for heart o
Shey you don carry am go
This love thing wey you wan use whine me mhm mhmm no be so
Why meh ?
High meh
Highness
This your body very charming
This your body get e highness
You get boyfriend Wetin consign me
Why meh?
High meh
This your body very charming
This your body Getty highness
Hold e my tie and whine Bebe
I like e your smile and your eyes tete
You have the move of a phytete
Kiss me in my dreams I go wake Bebe
Girl you no Getty driver's license o
Where you carry me the go ?
If I getty love for south no Dey carry me go north
All the love wey I get for heart o
Shey you don carry am go
This love thing you wan use whine me mhm mhmm no be so
Written by: Clinton Chidiebere Njoku
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...