Testi

Dem dey think say I gentle for face but, I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person (with the wrong person) (It's Kel P Vibes) What do they say about me? Too much gossiping but, they saying nothing Why-why? I don't take it lightly I just keep the focus on the mouth that I feed, oh-wey Olopa, kuro, kin koja Me, I no wan fight but, don't cross my line Anything you see-see, don't be surprised Me, I be animal, I don't want to bite Dem dey think say I gentle for face but, I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person Dem dey think say I gentle for face but, I no gather Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person, oh-yeah Why should I talk? Why should I talk? My money man-maranma, full stop They taking shots, they taking shots I take one shot of Dongoyaro E no concern me, somebody talk, no time for that E no concern me, somebody talk, no time for that Dem dey think say I gentle for face but, I no gather (no gather) Nothing you do go tension me You're messing with the wrong person Dem dey think say I gentle for face but, I no gather Nothing you do go tension me (Odumodublvck) You're messing with the wrong person Ayy I no dey look Uche face when I dey spray kalanut (ehh) AG Baby, pass me the weapon, no be catapult (eh-ehn) My kala too dey hot, my finger too dey pim-pim up Gun them down, black out Obrogodi drink zobo, Odumodublvck, na you we trust (na you we trust) Put them in a body bag, Abacha stuff Ken Saro-Wiwa, fought with everything I got Obalola (zii), I'm the ruler (go), of the zanga (go, go) Make I buga, show my kala Dem dey think say I gentle for face but, I no gather (no gather) Nothing you do go tension me (carry waka, carry tension) You're messing with the wrong person Dem dey think say I gentle for face but, I no gather (AG Baby, how far na?) Nothing you do go tension me (praa) You're messing with the wrong person (Odumodublvck) Wangere, wangere-wa (how many? How many?) Looking brand new, I be cha-cha (make dem steady, steady) No put your mouth for my matter (as I dey here) I make the Benjamin scatter (ayy) Wangere, wangere-wa Looking brand new, I be cha-cha No put your mouth for my matter I make the Benjamin scatter
Writer(s): Varren Wade, Daecolm Holland, Adekunle Kosoko, Kelvin Peters, Tochukwu Ojogwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out