album cover

Maria

1Pop2023
album cover
Maria è stato pubblicato il 5 luglio 2023 da Olayemi22 BIMZZ MEDIA come parte dell'album 11:22
Album11:22
Data di uscita5 luglio 2023
EtichettaOlayemi22 BIMZZ MEDIA
LinguaEnglish
BPM
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Ohh ohh oh
Mariah
Hmmahyaya
Mariahh
Hmm lahyaya
My baby kinging slaying
Ounje ko ri mi wU
Com and be my baby Bu
I swear I go do anything for U
My baby kinging slaying
Ounje kori mi Wu seh
Come and be my baby boo
I swear I go do anything for you
I Dey feel am for my body and my soul
Me I no go lie
This kind feelings me I want for life
Life no be two
Me I go flex my life
Jaiye for life
Make I flex my life
Anything I buy
I go buy for two
Baby girl nah you
Come and be my baby boo
Mariah be my baby boo
Sweety mariah ahhhyah
Ijeta la ri rawa
Jekamari rah
Kamari rah
Sweety mariah ahhhyah
Ijeta la ri rawa
Jekamari rah
Kamari rah
I Dey feel am for my body and my soul
Me I no go lie
This kind feelings me I want for life
Ohhhh I swear I no go lie
Na this kind feeling me I want for life
I dey feel am or my body and my soul
I no go lie
Na this kind feeling me I want for life
Ohh I swear I no go lie
Na this kind feeling me I want for life
 
Mo de le ko ile Fun
Mariahhhh
ra Benz fu mariah
Cause na you I wan marrrr
Ma ya wo ni itori
Mariahhh
Gba lapo fun mariahh
Cause na you I wan marrr
I Dey feel am for my body and my soul
Me I no go lie
This kind feelings me I want for life
Life no be two
Me I go flex my life
Jaiye for life
Make I flex my life
Anything I buy
I go buy for two
Baby girl nah you
Come and be my baby boo
Mariah be my baby boo
Sweety mariah ahhhyah
Ijeta la ri rawa
Jekamari rah
Kamari rah
Sweety mariah ahhhyah
Ijeta la ri rawa
Jekamari rah
Kamari rah
I Dey feel am for my body and my soul
Me I no go lie
This kind feelings me I want for life
Ohhhh I swear I no go lie
Na this kind feeling me I want for life
I dey feel am or my body and my soul
I no go lie
Na this kind feeling me I want for life
Ohh I swear I no go lie
Na this kind feeling me I want for life
Written by: Olayemi Abdul kudus

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...