Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Yemi Alade
Yemi Alade
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Yemi Alade
Yemi Alade
Lyrics
Charles Akwuba
Charles Akwuba
Composer
Ifiok Monday Effanga
Ifiok Monday Effanga
Composer
Ikemefuna Nwamonye
Ikemefuna Nwamonye
Composer

Testi

[PreChorus]
If you love me you go buy me Ferrari, ah, ah
If you like me you go pay me salary, eh, eh
Soup wey sweet na money dey cook am, ah, ah, ah
If you want it you go spend to chop am, eh, eh
[Chorus]
'Cause I love you no be mouth oh, oh, oh
No be mouth oh eh
Love no be for mouth, oh, ah, ah
No be mouth, oh, eh
I love you no be mouth oh, oh, oh
No be mouth, oh, eh
Love no be for mouth, oh, ah, ah
No be mouth, oh, eh
[Verse 1]
Oga tinye aka n'akpa wete ego
My mate dey do holiday for Chicago
Container nọ na high sea, your normal excuse oh
I don dey wait so tey, wait come dey wait me, oh, oh, oh
My front eh, my back eh, dey do you ishi mgbaka
If you want to gbadun me well, Mr. Man you must ginger
Gucci oh, Fendi oh, gotenụ Vuitton tinye m n'ụkwụ
No dey call me sweet pie with nothing oh
[PreChorus]
If you love me you go buy me Ferrari, ah, ah
If you like me you go pay me salary, eh, eh
Soup wey sweet na money dey cook am, ah, ah, ah
If you want it you go spend to chop am, eh, eh
[Chorus]
'Cause I love you no be mouth oh, oh, oh
No be mouth, oh, eh
Love no be for mouth, oh, ah, ah
No be mouth oh eh
I love you no be mouth oh, oh oh
No be mouth, oh, eh
Love no be for mouth, oh, ah, ah
No be mouth, oh, eh
[Verse 2]
Oga I don tire to stay mainland
E no go bad, if you buy me mansion for Banana island, yeah
Open supermarket for me for Netherlands
Nothing suppose too much for me as your sweetheart oh, oh, oh
My front eh, my back eh, dey do you ishin gbaka
If you want to gbadun me well, Mr. Man you must ginger
Gucci oh, Fendi oh, otelu me teyin telu mufu
No dey call me sweet pie with nothing oh
[PreChorus]
If you love me you go buy me Ferrari, ah, ah
If you like me you go pay me salary, eh, eh
Soup wey sweet na money dey cook am, ah, ah, ah
If you want it you go spend to chop am, eh, eh
[Chorus]
Cos I love you no be mouth oh, oh, oh
No be mouth, oh, eh
Love no be for mouth, oh, ah, ah
No be mouth, oh, eh
I love you no be mouth oh, oh, oh
No be mouth, oh, eh
Love no be for mouth, oh, ah, ah
No be mouth, oh, eh
[Outro]
Effyzzie
Yemi Alade, Fiokee
DJ Coublon
Written by: Charles Akwuba, Ifiok Monday Effanga, Ikemefuna Nwamonye, Yemi Alade
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...