album cover
CELINA
266
Afro-Beat
CELINA è stato pubblicato il 18 agosto 2023 da 2517662 Records DK2 come parte dell'album CELINA - Single
album cover
Data di uscita18 agosto 2023
Etichetta2517662 Records DK2
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM103

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Fuhad Bamidele Bello
Fuhad Bamidele Bello
Songwriter

Testi

Body Dem
Don't you treat me bad but specially
Cause me loving the way you pester me o
And your love dey bring me joy constantly o
So no man go fit gba e lowo mi o
My Celina
Celina
Celina
Celina
My Celina
Celina
Celina
Celina
Manna fit die for you
My life is on the line for you
And no man is right for you
Only me go be the man be you
Make e no go be like, man don dey talk too much
This your love man can't get enough
Only you wey fit turn on
All I want is you
Any thing you want I fit do
Only you girl I choose
No go put me for cruise
All I want is you
Anything girl I fit do
Only you girl I choose
No go switch up my mood
My Celina
Celina
Celina
Celina
My Celina
Celina
Celina
Celina
Written by: Fuhad Bamidele Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...