album cover
Redemption
Afro-Beat
Redemption è stato pubblicato il 4 agosto 2023 da The Plug Entertainment come parte dell'album Kozy As F**k - EP
album cover
Data di uscita4 agosto 2023
EtichettaThe Plug Entertainment
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM97

Crediti

Testi

Oh yeah
So many things wey my eyes done see
So many place where my mind done go
Many times I done lose control but Jah...
I be steady chilling in my condo
24/7 cos I dunno
Wetin my eye go see tomorrow
Me I done try , I done try yaya make I Dey for my zone
Make nobody kan Dey show me fake love
I’m all about my money cos me I know
I know say you go talk, I know anything I do this people must to talk
So many things wey my eyes done see
So many place where my mind done go
So Many times I done lose control
But Jah don’t leave me no no
So many things wey my eyes done see
So many place where my mind done go
So Many times I done lose control
But Jah don’t leave me
I know say them go talk,
I know say anytime I waka them go stalk
I know say all this people them wan make I fall
Hmmm I know them wan come for me , wan come for me
Say my matter done Dey cast
But look at me I’m getting money and the cars
I know say all this people want make I crash
Hmm I know them wan come for me
If I want I the money amma get it now
Me I no Dey send anyone anymore
Make nobody kan Dey try compete with moi
Me I just Dey tell them say no level no
If it ain’t about the money please don’t talk to me
Me I’m only tryna get my destiny
Don’t need anybody that’ll be stressing me
Only need the ones wey go invest in me.
So many things wey my eyes done see
So many place where my mind done go
Many times I done lose control
But Jah don’t leave me no no
So many things wey my eyes done see
So many place where my mind done go
Many times I done lose control
But Jah don’t leave me
I know say them go talk,
I know say anytime I waka them go stalk
I know say all this people them want make I fall
Hmm ,I know them wan come for me , wan come for me
Say my matter done Dey cast
But look at me I’m getting money and the cars
I know say all this people want make I crash
I know them wan come for me
If I want I the money amma get it now
Me I no Dey send anyone anymore
Make nobody kan Dey try compete with moi
Me I just Dey tell them say no level no
If it ain’t about the money please don’t talk to me
Me I’m only tryna get my destiny
Don’t need anybody that’ll be stressing me
Only need the ones wey go invest in me.
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...