album cover
Oblivion
13
Afro-Beat
Oblivion è stato pubblicato il 15 agosto 2023 da 2414611 Records DK come parte dell'album Oblivion - Single
album cover
Data di uscita15 agosto 2023
Etichetta2414611 Records DK
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM104

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Egwim Okechukwu Solomon
Egwim Okechukwu Solomon
Songwriter

Testi

God wey bless E money
Fit still bless Timothy
No Dey ask me ke ka odi
I'm busy chasing my money
Dey wan send me go trenches
But oluwa too love me
Wayward I'm still rocking
I Dey the club I'm still balling
No Dey ask me how I Dey
Dey your Dey
I no want your fake love
I better Dey my lane
No Dey ask me how I Dey
Dey your Dey
I no want your fake love
I better Dey my lane
no competi competi competi competition
Life no be marathon
I'm making money sending sapa to oblivion
Na na na
Vibelord I be one in town
I Dey speed I Dey check my speedometer
There's no time at the same time
I Dey use sense make dem no ask Wetin kill am
Opportunity came knocking kor kor kor
Then I lock am with Kokoro
E go shock you like high tension
When you peep my style and composure
Ogini this
Boss no be beef
You get update but you no Dey give
Steady on trips smoking all the leaves
No money talk then I take my leave
No Dey shalaye
Fuck the shayo gbe mi trabaye
Show me the way no Dey hesitate
I see you Dey chill with my babe
I get all the tape
No Dey ask me how I Dey
Dey your Dey
I no want your fake love
I better Dey my lane
No Dey ask me how I Dey
Dey your Dey
I no want your fake love
I better Dey my lane
no competi competi competi competition
Life no be marathon
I'm making money sending sapa to oblivion
Na na na
Everyday I Dey roll dice
Still Dey pray make my light shine
Shey you want make the boy die
Brother no lie
you get big evil inside
Knife wey get double sharp sides
You wan do me kini kini kan
Steady on my grind no be shere shere gan
Holy Ghost get plans
Libra libra Libi don
I gats sing this song
Till thy kingdom come
Written by: Egwim Okechukwu Solomon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...