Video musicale

Olamide - Gaza (Official Visualizer)
Guarda il video musicale per {trackName} di {artistName}

In primo piano

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Olamide
Olamide
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Eskeez
Eskeez
Producer
Jaycen Joshua
Jaycen Joshua
Mastering Engineer
Mike Seaberg
Mike Seaberg
Mastering Engineer

Testi

Man ah straight from the jungle So, man gats steady dey para oh (man gats steady dey para oh) Smoking like ah fat joint wey dem mole for Shaba oh (wey dem mole for Shaba oh) And, I no send nobody, I'm from zanga oh (I'm from zanga oh) Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (come see wahala oh, dem say we dey gaza oh) Gaza (gaza), we dey gaza oh (gaza) Gaza (gaza), we go gaza oh (gaza) Me, I no send nobody, I go gaza oh (gaza) Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (gaza) Anybody t'oba beh (gaza), Anobi l'oma beh (gaza) Eleje ni legend (gaza) Omo iya mi, sh'oti get? (Gaza) Bad boy till the end (gaza) And, we no dey follow trend (gaza) Gb'omo merin s'ori bed (gaza) Notorious till my last breath (gaza) Before the money we stack (gaza) Dem tell us "make we pack" (gaza) Now, they all wanna come back They wanna linkin' park (gaza) Big propeller (gaza) Gbe igbo s'enu bi Fela (gaza) Talo fe to'ku la? (Gaza) E gbo, talo ko won wa? (Gaza) Le won Man ah straight from the jungle So, man gats steady dey para oh (man gats steady dey para oh) Smoking like ah fat joint wey dem mole for Shaba oh (wey dem mole for Shaba oh) And, I no send nobody, I'm from zanga oh (I'm from zanga oh) Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (come see wahala oh, dem say we dey gaza oh) Gaza (gaza), we dey gaza oh (gaza) Gaza (gaza), we go gaza oh (gaza) Me, I no send nobody, I go gaza oh (gaza) Come see wahala oh, dem say we dey gaza oh (gaza) Ara n kan gaza (gaza) No go dey send me aza (gaza) Mio n shey Mr. Money (gaza) Emi ko mo ko Nzaza (gaza) Oga Embargo (gaza) Mon kanra bi El Chapo (gaza) Tinba na'wo, mio n collabo (gaza) Boya k'olo yawo Lapo (gaza) On colos (gaza) And, I got too many models, kala (gaza) 'Cause I got too many foes, Allah (gaza) I can take away their sorrows, bless their souls May Allah rest their souls (gaza) Jah know these niggas hoes I know original born killers wey be pro If you mess with bag, then you mess with the bros Won ma fuck baba e up (baba e up)
Writer(s): Olamide Adedeji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out