Video musicale

Unstoppable DJ Nero - How You Dey Feat. Patoranking (Official Audio)
Guarda il video musicale per {trackName} di {artistName}

In primo piano

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Unstoppable DJ Nero
Unstoppable DJ Nero
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Anih Jeremiah Chineye
Anih Jeremiah Chineye
Songwriter
Esegine Allen
Esegine Allen
Songwriter

Testi

Call all your friends, tell them say it's a party (party on weekend) Thank God for life, oti wole (arayo shikpishi) Money nor be problem, girly come whine me Girly come whine me (dey go) Wetin concern me, wetin concern dem Omor make we party dey go Fi ba di jo, oti faya dejo More money for your waist, omoge no hesitate Fi ba di jo, oti faya dejo More money for your waist, cheers to the freaking weekend Orororo arararara rorororo o Orororo arararara rorororo o Bartender, bring more shayo make we shayo dey go Mukaila, call your dealer won ti mi fe fagbo Sisi Caro, I gbadun your parole Mo fe fi lo, baby mi ma kpari wo Sisi Caro, I gbadun your parole Mo fe fi lo, baby mi ma kpari wo Fi ba di jo, oti faya dejo More money for your waist, omoge no hesitate Fi ba di jo, oti faya dejo More money for your waist, cheers to the freaking weekend Orororo arararara rorororo o Orororo arararara rorororo o Bartender, bring more shayo make we shayo dey go Mukaila, call your dealer won ti mi fe fagbo Te mi fe fagbo Te mi, te mi, te mi fe fagbo Fe fagbo The unstoppable dj Nero Orororo arararara rorororo o Orororo arararara rorororo o Bartender, bring more shayo make we shayo dey go Mukaila, call your dealer won ti mi fe fagbo
Writer(s): Anih Jeremiah Chineye, Esegine Allen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out