album cover
Deserve
1
Afro-Beat
Deserve è stato pubblicato il 30 agosto 2023 da MARS Entertainment come parte dell'album Deserve - Single
album cover
Data di uscita30 agosto 2023
EtichettaMARS Entertainment
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Jamiu Aminu
Jamiu Aminu
Songwriter

Testi

Say pause
Many things that you did to me wey I just endure
Many girls wey dey my side but na you I endorse
Now you dey yarn me story, oh you dey yarn dust
My head don lost
My paddy adore you
My mama been know you
My papa been dey feel you
Still yet, you dey play me
If dem tell me say you go do me so
Omo, I go say na lie
Now you don break my heart
Why you go do me like that
You no deserve my heart
Why you go do me like that
You no deserve my heart
If na me dey your shoes
I no go do you like that
Shey na because you know your body bad
Nobody badder than you
Na why you dey play me
You dey play me, you no bother
Sisi no whine me o
Tori no whine me o ya
My paddy adore you
My mama been know you
My papa been dey feel you
Still yet, you dey play me
If dem tell me say you go do me so
Omo, I go say na lie
Now you don break my heart
Why you go do me like that
You no deserve my heart
Why you go do me like that
You no deserve my heart
If na me dey your shoes
I no go do you like that
Sisi no whine me o
Tori no whine me o ya
Sisi no whine me o
She still dey whine o
OyaaSay!
Written by: Jamiu Aminu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...