album cover
How Far
album cover
How Far è stato pubblicato il 25 agosto 2023 da A-Team MULTIMEDIA LTD come parte dell'album Dey Ur Lane
25 agosto 2023
EtichettaA-Team MULTIMEDIA LTD
LinguaEnglish
BPM81
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

How far, how far
The guy you underrated don Dey do things o
Nobody wey dey chop grass o
How far, how far
How far, how far
The guy you underrated don Dey do things o
Nobody wey dey chop grass o
How far, how far
No Dey reason the way you see me now, Chale anytime anything fit to sup o
My problem be say, I no sabi talk too much
My believe be say, everything go fall in place
How far, how far
The guy you underrated don Dey do things o
Nobody wey dey chop grass o
Calm down, calm down

My problem be say I no sabi talk too much my believe be say everything go soft someday
Who no show you way no suppose know your location, check am, calm down
How far, how far
The guy you underrated don Dey do things o
Nobody wey dey chop grass o
Check am, calm down

Gudboi, you don know
The guy you underrated don Dey do things o
The guy you underrated don Dey do things o
Written by: Oligbese 4 Sale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...