album cover
Debe
3
Afro-Beat
Debe è stato pubblicato il 25 agosto 2023 da No label come parte dell'album Debe - Single
album cover
Data di uscita25 agosto 2023
EtichettaNo label
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Alayande Qudus Parol
Alayande Qudus Parol
Songwriter

Testi

Mix
This life wasn't funny
Sometimes self miokin foyin
Wetin I wan chop lobami
And help is scarce han hanhan
Idan use your sense
No dey do nonsense, no dey do nonsense
If you thief biscuit, you go go to cell
If na big money efcc keh
Me I want to debe (debe)
Oluwa gbemi debe (debe)
Me I want to debe (debe)
Oluwa gbemi debe (debe)
If na big money efcc keh, you go give them share
You go still dey flex
Country wey we dey, you gas use your sense
If you no make ham, them go less you
If you still make ham them go badmouth you
You no hurt person, them fit hurt you gee
Better stay gallant, na so life e be e e
Na so life e be
Me I want to debe (debe)
Oluwa gbemi debe (debe)
Me I want to debe (debe)
Oluwa gbemi debe (debe)
Where money omoh I go dey, I go dey
Cus I gas to make ham no be play, no be play
I just wanna debe debe no stress
Making my money dey flex
Make my life self dey make sense
I must reach there
E go soon set
This life wasn't funny
Sometimes self miokin foyin
Wetin I wan chop lobami
And help is scarce han hanhan
Idan use your sense
No dey do nonsense, no dey do nonsense
If you thief biscuit, you go go to cell
If na big money efcc keh
Me I want to debe (debe)
Oluwa gbemi debe (debe)
Me I want to debe (debe)
Oluwa gbemi debe (debe)
Me I want to debe (debe)
Oluwa gbemi debe (debe)
Me I want to debe (debe)
Oluwa gbemi debe (debe)
Written by: Alayande Qudus Parol
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...