album cover
Dem Know
album cover
Dem Know è stato pubblicato il 19 novembre 2021 da Advert Gene come parte dell'album Proclivity
Released19 novembre 2021
EtichettaAdvert Gene
LinguaEnglish
BPM103
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

[Intro]
Otega kan bayii
Otega gan gan
[Verse 1]
For the ghetto dem know
Me I just dey do my own
I dey set caro
ʼCause I must to carry caro
For the titi dem know
Me I just dey do my own
I dey do am all along
I dey find money to maintain caro
[Verse 2]
Plenty places wey I wan go
Plenty people wey I wan know
And at a time I fit dey confuse
But I learn from my mistakes where my brothers
Brother sisters wey dem dey
Wey we start together wey dem dey
Say it to my face if you no feel me
I know dey ever believe in say them say
Where my brother, sister wey dem dey
Wey we start together wey them dey
Say it to my face if you no feel me
[Verse 3]
I no dey ever believe in say them say
I no be steel
I can feel it inside me
Do you feel it inside you?
Do you feel it inside you?
[Verse 4]
Omo I no be steel (Omo l no be steel)
I no be steel (Omo I no be steel)
Do you feel inside you? (Do you feel inside you?)
I'm feeling it inside me
Don't text me I'm so busy (I'm so busy)
I canʼt trust you for no reason (I canʼt trust you for no reason)
[Verse 5]
Do you feel it inside?
I can feel it inside
For the ghetto dem know
Me I just dey do my own
I dey set my paro
ʼCause I gat get money to carry caro
[Verse 6]
For the titi dem know
Me I just dey do my own
I dey do am all along
I dey find money to maintain caro
[Verse 7]
Plenty places wey I wan go
Plenty people wey I wan know
I fit dey confuse
But I dey learn from my mistakes where my brother
Brother sister wey dem dey
Wey we start together Wey dem dey
Say it to my face if you no feel me
I know dey ever believe in say them say
Where your brothers wey dem dey
Where your sisters wey dem dey
Wey una start together wey dem dey
Say it to my face if you no feel me
[Outro]
Otega kan bayii o
Omo I no be steel
Omo l no be steel o
Written by: Ifedayo Stephen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...