Crediti
PERFORMING ARTISTS
Blaqbonez
Vocals
Candy Bleakz
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akiode Blessing Mariam
Songwriter
Emeka Akumefule
Songwriter
Osagie Onobun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Caluso
Producer
Van Riper
Producer
Westen Weiss
Producer
Testi
[Verse 1]
If I could save the world I go do so
Why you dey attack me like Gattuso
My fashion high eeyan Jago
Iwakego gba mi lago
Ahn, why you gonna do like this?
Why you gonna vibe like say you be god?
Why you come dey shout like that?
Huh, you dey shout for me
[Chorus]
All my guys don kpeff
All my guys don shayo
All my guys don pẹkẹlẹmẹsi
Basira ti shayo
Wọn ni ka ma fa colos
Wọn ni ka ma fa skug
Wọn ni ka ma gbe moly o
But you know I'm not holy o, holy o
[Verse 2]
Mama found out the hard way
Dad don't know he'd find out the hard way
Cos even me sef no believe am
All the years I was fighting against sativa
Hope somebody watch over me
For this life make i no go commit
Cos these people wan dey test me
I’m high all day, make dem no stress me
Now its ah wake and bake
Need to slow down cos the life is a race
Make I focus on the money me I make
It’s ah hundred thousand millions
[Chorus]
All my guys don kpeff
All my guys don shayo
All my guys don pẹkẹlẹmẹsi
Basira ti shayo
Wọn ni ka ma fa colos
Wọn ni ka ma fa skug
Wọn ni ka ma gbe moly o
But you know I'm not holy o, holy o
[Verse 3]
Ti mo ti faṣọ awure joko
Ti mo ti para now
Lati 1920 gbogo ni mo ti n fa gbana
Wọn ni wọn n wa mi
Wọn ni wọn n wa mi
When I'm on top of the world I no dey bother on God
[Chorus]
All my guys don kpeff
All my guys don shayo
All my guys don pẹkẹlẹmẹsi
Basira ti shayo
Written by: Akiode Blessing Mariam, Emeka Akumefule, Kyle Van Riper, Lucas Macaluso, Osagie Onobun, Westen Weiss

