album cover
Away (Speedup)
540
Music
Away (Speedup) è stato pubblicato il 20 ottobre 2023 da Bluenax Productions come parte dell'album Away - Single
album cover
Data di uscita20 ottobre 2023
EtichettaBluenax Productions
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM117

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Milezz
Milezz
Performer
Tega boi dc
Tega boi dc
Performer
COMPOSITION & LYRICS
gideon omeje
gideon omeje
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Torrye
Torrye
Producer

Testi

Away
Uhhh
Ehh uhh ahh
Tory ee
Ah ah ah
Ah ah ah
If I nor get something to show today
People go tell me say evidence no dey
And if nobody dey wey dey feel my pain ahhhhh
Make water carry me dey go far away
Far away from the stress
I'm too young to be depressed
I just wan dey on checks
I wan come out the best
The boys dem dey oppress me
Them dey looseguard me
Who I wan impress ni
Me nor want no frenemies
Come and take this pain away
Far far far far away
No come another day
Me I just wan dey my day
Come and take this pain away
Far far far far away
No come another day
Me I just wan dey my day
Many things on my mind
Many things on my mind
Many things wey dey make me loo
Loosing my guard down
I don't know what's all over me
This is the life that I prayed for
Peace of mind with some liquor
High on life with my G4
Combine Evian with bro Jesus
Peace of my mind
Bliss of my life
Thrills of my time
There's rage in my eye
Pains in my thighs
Life of a star yeah
Come and take this pain away
Far far far far away
No come another day
Me I just wan dey my day
Come and take this pain away
Far far far far away
No come another day
Me I just wan dey my day
Many things on my mind
Many things on my mind
Many things wey dey make me loo
Loosing my guard down
I don't know what's all over me
Written by: gideon omeje
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...