album cover
My Work
50.013
Music
My Work è stato pubblicato il 27 settembre 2023 da Promised Land Recordings come parte dell'album My Work - Single
album cover
Data di uscita27 settembre 2023
EtichettaPromised Land Recordings
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
RAYBEKAH
RAYBEKAH
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rebecca Chinonso Arinola
Rebecca Chinonso Arinola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bashorun Biola
Bashorun Biola
Producer
Clinton Mccreery
Clinton Mccreery
Mixing Engineer

Testi

(I no go let another man eat my work o)
(I no fit let another man eat my work o)
(If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o)
(Why I go let another man to eat my work o?)
I know say I be baddie
Same me gih you loyalty
But you talk say you no trust me
Steadily you dey doubt me
Why you dey start wetin you no go finish?
Professing your love then you leave
Told your friends we don C'est fini
Psychology wey you dey use
You dey win
Now I'm stuck on you
Can't do without you
Got me so confused
Feels like I don loose
Don't know why I love you
Anything I do, do it's just for you
But you wan cut me loose
I no go let another man eat my work o
I no fit let another man eat my work o
If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o
Why I go let another man to eat my work o?
Gimme the kind of love wey go ginger me
That kind love I never see
Boy wey go pamper me, wey go love, wey no go suffer me
You don break my heart
Shatter my heart
You tell me you no go leave me go
For the last time I don talk my heart
That thing wey go leave me cold
Now I'm stuck on you
Can't do without you
Got me so confused
Feels like I don loose
Don't know why I love you
Anything I do, do it's just for you
But you wan cut me loose
I no go let another man eat my work o
I no fit let another man eat my work o
If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o
Why I go let another man to eat my work o?
(I no go let another man eat my work o)
(I no fit let another man eat my work o)
(If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o)
(Why I go let another man to eat my work o?)
Written by: Rebecca Chinonso Arinola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...