Crediti

PERFORMING ARTISTS
Ayox
Ayox
Vocals
Tekno
Tekno
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Djibril Kagni
Djibril Kagni
Songwriter
Bakare Ayomide Iyanuoluwa
Bakare Ayomide Iyanuoluwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Djibril Kagni
Djibril Kagni
Producer
Signal
Signal
Producer

Testi

[Intro]
Oh-oh-oh
Yeah e yeah, yeah
[Verse 1]
As a fine boy looking sharp
You know say girls dem love me die
Dem dey gbadun all my melody
Aṣẹwo boy for life
When it’s time you know it’s time
Even your girl go come around
We outside no be for person
Wey dey work for bank
[Verse 2]
Ọmọ to ṣan hello
Love the way you bend low
Ọmọ you dey make me kolo
Ṣe you go be mine? Olo
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we practise monopoly
She want love but I’m not ready
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we practise monopoly
She want love but I’m not ready
[Chorus]
Ah-ah, eh, ah, ah
Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
Am an aṣẹwo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
Am an aṣẹwo boy for life
[Verse 3]
Mo lọmọ si Miami
Ikan n gbadun Alhaji
My two girls from Kumasi
Ko mi jẹ bi saladi
We go chop life till it’s over
Ọmọ ọpẹ tun n na dollar
Aye Casanova
Ẹ mọ p'aye kan lo wa
[Verse 4]
Ọmọ mẹta ko to
Your girlfriend wan follow
She wan be my olo
Say I make her kolo
Fine girl wey get yansh
She say she wan put am on me
Make we practise monopoly
She want love but I’m not ready
[PreChorus]
Fine girl wey get yansh and booby
She say she wan put am on me
Make we practise monopoly
She want love but I'm not ready
[Chorus]
Ah-ah, eh, ah, ah
Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
Am an aṣẹwo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
Am an aṣẹwo boy for life
[Chorus]
Seven hundred wives
Three hundred aside
Like King Solomon
Am an aṣẹwo boy for life
She say what are we
We are what we are
I am what I am
Am an aṣẹwo boy for life
Written by: Bakare Ayomide Iyanuoluwa, Djibril Kagni
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...