album cover
Alive
2573
World
Alive è stato pubblicato il 10 novembre 2023 da DAW EMPIRE come parte dell'album ALIEN - EP
album cover
Data di uscita10 novembre 2023
EtichettaDAW EMPIRE
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Tolibian
Tolibian
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tolibian
Tolibian
Lyrics
Abdulmutolib Abubakar
Abdulmutolib Abubakar
Songwriter
Agada Prince Oyada
Agada Prince Oyada
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yo X
Yo X
Producer

Testi

[Intro]
Alien!
[Verse 1]
Life, the more you grow
You realize you can’t reverse time
That is life
Time, time flies
In ten years, in ten years, you suppose get bar chance
[PreChorus]
Awọn to n ṣọ wa ti wọn ma ni o da
Back to sender
Bi mo ṣe n lọ slowly jẹjẹ mi, lo ti n ṣe wọn yẹn lorilẹ yii naa
If we dey alive
We go dey alright
If we dey alright
We gon fortify, fortify
You can’t compromise
Nobody fit stop my success if we dey alive
[Chorus]
If we dey alive (If we dey alive)
We go dey alright
If we dey alright (If we dey alright)
We gon fortify, fortify
You can’t compromise
Nobody fit stop my success if we dey alive
[Verse 2]
My sweat and emotion I paid all my dues
I sacrifice time and devotion
I paid all my dues
Long as we work, salary drop, Idan ti gbọ
Party till dawn
Tanna tanna scenario
[PreChorus]
Awọn to n ṣọ wa ti wọn ma ni o da
Back to sender
Bi mo ṣe n lọ slowly jẹjẹ mi, lo ti n ṣe wọn yẹn lorilẹ yii naa
If we dey alive
We go dey alright
If we dey alright
We gon fortify, fortify
You can’t compromise
Nobody fit stop my success if we dey alive
[Chorus]
If we dey alive (If we dey alive)
We go dey alright
If we dey alright (If we dey alright)
We gon fortify, fortify
You can’t compromise
Nobody fit stop my success if we dey alive
Written by: Abdulmutolib Abubakar, Agada Prince Oyada, Tolibian
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...