album cover
Commit
2989
Music
Commit è stato pubblicato il 3 novembre 2023 da JustJoJo Entertainment come parte dell'album Commit - Single
album cover
Data di uscita3 novembre 2023
EtichettaJustJoJo Entertainment
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM107

Video musicale

Video musicale

Testi

(Hulaa)
We dey high on the pami
Over the moon, and I'm all in my feelings
I get some gees wey wan commit
Be like my tune e dey make your body dey shake, what is this? Ẹ gba mi
Call on your gees, make dem come through
With all of their friends and all of the baddies
Hulla-Baloo on the beats
And you know why I carry the rhythm to Gwagwalada
Red light wey no dey off
We steady jamming from Berger to mazza-mazza
You no know wetin dey sup
Some of my guys' wey wan blow, them no normal-normal
'Long as you're feeling the vibe
We go see later, so meet me for Gwagwalada
My red light no dey off
My red light no dey off
I say, make you commit
Commit, commit
I say, make you commit
Commit
I say, make you commit o
Commit, commit
I say, make you commit
Commit
Ojuju Calabar, Calabar, Calabar, Cala-Cala
Hold for leg like na hamatana-hama
You dey distort my antenna, oh-na
Oh-na oh, oh-na oh
So, no go dey disguise o
Ọmọ, your card e go decline o
More life to my day ones o
See you when I'm back in Gwagwalada
Red light wey no dey off
We steady jamming from Berger to mazza-mazza
You no know wetin dey sup
Some of my guys' wey wan blow, dem no normal-normal
'Long as you're feeling the vibe
We go see later, so meet me for Gwagwalada
My red light no dey off
My red light no dey off
I say, make you commit
Commit, commit
I say, make you commit
Commit
I say, make you commit o
Commit, commit
I say, make you commit
Commit
(Hulaa)
Written by: Hulla, Kenah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...