album cover
La Borrow
album cover
La Borrow è stato pubblicato il 7 luglio 2023 da Spark Wyatt Music come parte dell'album La Borrow - Single
7 luglio 2023
EtichettaSpark Wyatt Music
LinguaEnglish
BPM113
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

As you see me so I dey do my thing
I dey live my life my way
But alhamdulilah we dey still stand tall
No bad mind come my way
Them wish we bad them pray make we fall
But man dem live by grace
No bad energy when we step in the yard
See good vibes be my name
See we never go dey run down
Them wish but oluwa wey dey run am
Ahh
See we never go dey run down
Them wish but oluwa wey dey run am
So make you no worry
Let's live life let's make money
Don't look back stay to the journey
We go take this tune straight to the grammys
See we never go dey run down
Them wish but oluwa wey dey run am
Ahh
See we never go dey run down
Them wish but oluwa wey dey run am
See life ebe one we no get part two
Way we no go fit even borrow
Forget your sorrows
Cause life eno be la borrow
Eno be la borrow
Cause life eno be la borrow
Forget your sorrows
Cause life eno be la borrow
I'm feeling nice and am okay
I know them want we fi scatter
We moving high we na falling
Them go dey wait till them tire
We keep it solid,no dulling
We moving fast like muphasa
Now move to left back to the right
Dance on the beat wine
Now move to left back to the right
Dance on the beat wine
Now move to left back to the right
Dance on the beat wine
See life Ebe one we no get part two
Way we no go fit even borrow
Forget your sorrows
Cause life eno be la borrow
Eno be la borrow
Cause life eno be la borrow
Forget your sorrows
Cause life eno be la borrow
See life Ebe one we no get part two
Way we no go fit even borrow
Forget your sorrows
Cause life eno be la borrow
So make you no worry
Let's live life let's make money
Don't look back stay to the journey
We go take this tune straight to the grammys
Written by: Emmanuel Hadjor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...