album cover
Confirm
album cover
Confirm è stato pubblicato il 27 ottobre 2023 da Precious Marc come parte dell'album Jeremiah 29:11 The Ep
27 ottobre 2023
EtichettaPrecious Marc
LinguaEnglish
BPM
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Marc e le le
Everything wey you do say na confam
confam confam
All the life wey you touch na confam hallelujah
confam confam
Food for the plate, Kudi for the akant
confam confam
Buy any thing we no send amount
confam confam
Oh daddy oh
The things you dey do burst e my medulla o
Oh daddy oh
The way you dey love e dey burst my cellular
I believe in you papa
The way you dey love e dey sweet body oh
I no fit leave you ra ra
No other person wey dey do like you o
See the things you dey do i dey feel am
Sickness for body you dey heal am
When the enemy show you dey drill am
Love e sweet like orange I dey leak am
Eeeh!! Baba Leave am
All the things wey you talk I believe am
Fight for me like Jason Statham
Anyhow wey dem want you dey start am
Everything wey you do say na confam
confam confam
All the life wey you touch na confam hallelujah
confam confam
Food for the plate, Kudi for the akant
confam confam
Buy any thing we no send amount
confam confam
Oh daddy oh
The things you dey do burst e my medulla o
Oh daddy oh
The way you dey love e dey burst my cellular
E dey burst my cellular oh
Oh u oh
O no no no
Oh daddy oh
The things you dey do dey burst my membrane ph
Things you dey do for me
Dey sweet my body dey burst e my bololo dada oh oh no no
Dada oh o no no
E dey burst my cellular oh
E dey burst my cellular oh
Oh daddy oh
The things you dey do
Dey burst my medulla
Oh daddy oh oh oh
The way you dey love e dey burst my cellular oh
E dey burst my cellular o
Written by: Precious Marc
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...