album cover
Green Note
3
Afro-Beat
Green Note è stato pubblicato il 18 novembre 2023 da Independent come parte dell'album Green Note - Single
album cover
Data di uscita18 novembre 2023
EtichettaIndependent
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM89

Crediti

Testi

I'm moving to the top na so dey wonder
Am I not the boy wey come from gutter
I move from nobody to somebody
Na so I got a gut now no dey shakara mi
No more padi no more friend zone in the jungle
Person wey no wan see evil no near trouble
Dem dey tell me say money na the root of evil
Make I enjoy my life now before heaven
Shey na me can tell you my story o
People wey dey get money kinni won fi shori o
Money na time but **** really need money o
People wey no get money no be say dem lazy o
You may get today no mean say you can start to brag
Person wey dey behind you can become your boss
This life is rollercoaster make you calm down
Have it on your mind say you're just fortunate
Green note, I got to make some dol
Green note, I got to make some dol o oh
I no wan suffer o, I wan be a baller o
I don see many thing in this life o
I'm a true survivor o
Wetin mama wan chop, (o sumi)
Wetin papa go chop o (my God)
Wetin family go chop o
I don know wetin dey sup o
Wetin mama wan chop, (o sumi)
Wetin papa go chop o (my God)
Wetin family go chop o
I don know wetin dey sup o
I chop sokudale, I drink Gari o
I said to my God Alhamdulillah
You feel what I feel you will understand oh
You will never tell me say that's my own palaver
Money I'm seeing, I'm buying Gucci
I'm buying Prada, I fe buy Toyota
Family issue is the most matter
Put your leg for my shoe
Oga na master
Green note, I got to make some dol
Green note, I got to make some dol o oh
I no wan suffer o, I wan be a baller o
I don see many thing in this life o
I'm a true survivor o
Do not wire me money gimme cash
Do not wire me money gimme cashie
Don't run away from me, I gotcha
Do not away from away from me I gotcha
Don't run away from me, I gotcha
Do not run away from me I gotcha
Gudugudu meje, n le mi a she
Gudugudu meje ti won n she, n le me a she e e eh!
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...