album cover
Grind
166
Music
Grind è stato pubblicato il 24 novembre 2023 da DRKOLLECTIVE come parte dell'album Grind + Thankful - Single
album cover
Data di uscita24 novembre 2023
EtichettaDRKOLLECTIVE
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM97

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Duma Duma
Duma Duma
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Duma Duma
Duma Duma
Composer

Testi

And when you Dey grind
E be like na nothing
Sheybi no be wey sing zanoti
U Dey look me less
I don make deposits
The matter na dead
I just need my profit
Remember what I said
Man I say I’m from the ghetto
Fine girl dem no say hello
My boys dem drink hennesy
Dem smoke anything
Wey dey sharky there head o
My brother just Mello
This matter na dead o
You killing my vibe
My card no fit decline
Shey you Dey whine ?
Or na because you fine oh
Don’t wast my time
Loving you ain’t no crime
If it’s a crime then I’ll do the time
Come let me take you to the southside
Let me give you all the vibe vibe
I’ve got a few things to say
On this ride ride
Shawty bye bye
If you leave me I no go die die
Titi lie lie
I say wetin you go do if you look around
And the problem pass
Wetin you go do if you ask around and everybody cancel
ODANO
YOU KILLINING MY VIBE
MY CARD NO FIT DECLINE
MY BOYS DEY DRINK HENNESY
THEY SMOKE ANYTHING WEY DEY SHARKY THERE HEAD O
You feeling the vibe
What you doing tonight
Me no fit fight
I’m high like a kite
Inside this flight
Written by: Duma Duma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...