album cover
Mic Check
8944
World
Mic Check è stato pubblicato il 16 dicembre 2022 da Soundgod Music come parte dell'album Signs
album cover
AlbumSigns
Data di uscita16 dicembre 2022
EtichettaSoundgod Music
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM

Video musicale

Video musicale

Testi

[Chorus]
Mic check one two (Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do (Wetin man want do)
Got my eyes on you (Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good (I'm feeling so good)
I'm feeling so good
O good, yeah
[Verse 1]
Wa n'bi, ọmọge, wa n'bi
You do me things I no fit control
Wa n'bi, ki lo de, wa n'bi
I no fit tire to dey find you
You my medicine girl
You do me many things eh eh
And when e enter you
Inside you inside you
[PreChorus]
When you twist and turn and bend your body ah
I high pass ten thousand feet ah
High like the thing cannabis ah
Ah ah ahn
So mi give dem vibe we make dem dey shiver
Anytime we drop we no dey miss am
Anything we drop is legit ah, ah ah ahn
[Chorus]
Mic check one two (Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do (Wetin man want do)
Got my eyes on you (Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good (I'm feeling so good)
I'm feeling so good (I'm feeling so)
O good, yeah
[Verse 2]
Lundi, Mardi, Mercredi
I'm on the phone on a romantic call (Call, call)
Any other thing's not my business, yeah
Lundi, Mardi, Mercredi
I'm on the phone on a romantic call
I say any other thing's not my business (Yeah yeah yeah)
And e do me like voodoo
Like oh oh
[PreChorus]
When you twist and turn and bend your body ah
I high pass ten thousand feet ah
High like the thing cannabis ah
Ah ah ahn
So mi give dem vibe we make dem dey shiver
Anytime we drop we no dey miss am
Anything we drop is legit ah, ah ah ahn
[Chorus]
Mic check one two (Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do (Wetin man want do)
Got my eyes on you (Got my eyes on you)
I don't know about you
I'm feeling so good (I'm feeling so good)
I'm feeling so good (I'm feeling so)
O good, yeah
Written by: Douglas Jack Agu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...