album cover

Jelo

5Alternative2023
album cover
Jelo è stato pubblicato il 7 dicembre 2023 da More Grace Records/Broken Angel. come parte dell'album Jelo - Single
Data di uscita7 dicembre 2023
EtichettaMore Grace Records/Broken Angel.
LinguaEnglish
BPM114
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Mo jelo (Eee-ah)
Jelo o (Eee-ah)
Mo ti jelo (Eee-ah)
Jelo (Oh no)
Catamatophia
Many things wey dey my mind
Wey me i have to say
If i let you go
Omo na me go feel the pain
With the rate wey things dey be
Me just dey run my race
Now the hustle don dey pay
We thank GOD for rainy days
Bon shen gbe wa
Lon shen gbe lo
Ofe pemi biti apena
I don cook now
Oma toh jina
I dey lowkey, cause the hustle long
I go ball like habibi
Many fine girls wan p me
Sey loma dabi movie
I go get my own grammy
Adupe fun Eledumare
Adupe fun Olohun Oba (adupe fun Olohun Oba)
Na Him give me the package, so
Make nobody come dey buga (so, make nobody come dey buga)
When I do ti-ti-kati
Dem dey dance
Dem dey josi oh (dem dey dance, dem dey josi oh)
Oh-nuh, oh-nuh, oh-nuh (oh-nuh, oh-nuh, oh-nuh)
Pheelz
Ba mi korin o (Eee-ah)
Ba mi ki Olo'un (Eee-ah)
Mo ra Casamigos (Eee-ah)
Aje on kolos (Eee-ah)
Mo jelo (Eee-ah)
Jelo o (Eee-ah)
Mo ti jelo (Eee-ah)
Jelo (Oh no)
Written by: Pheelz & Young John

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...