album cover
Consistency
Music
Consistency è stato pubblicato il 18 dicembre 2023 da MICHAELIZZY come parte dell'album Memories - EP
album cover
Data di uscita18 dicembre 2023
EtichettaMICHAELIZZY
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM114

Crediti

PERFORMING ARTISTS
MICHAELIZZY
MICHAELIZZY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ADONIS MICHAEL LANG
ADONIS MICHAEL LANG
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Norpsi
Norpsi
Producer

Testi

Steady on the road everyday you know I've been chasing my peace of mind
But the money be watin dey ginger me Anytime wey me I am feeling down
Big bag, Big cash
Everyday me dey pray for fat account
No lies I wise
Don't tell me things wey fit make me maadd
I stay consistent in the things that I do
Committed in the music I do
Deligent in the way that I move
Confident everywhere that I go oo
Don't test me, Don't stress me
Don't put badman for Agency
No money but we left our home
My daddy been no know were we go
Never knew but we still hit the road
Chasing for watin we sef no know
Been an underdog for too long
Clean my sweat and carry my gun
My mummy say no dulling at all
Cuz this life na turn by turn
Nowadays mehn I no see food chop
But this grinding go sew me new cloth
I say me I don dey see the future oo
(Don see the future oo)
I stay consistent in the things that I do
Committed in the music I do
Deligent in the way that I move
Confident everywhere that I go
Don't test me
Don't stress me
Don't put a badman for Agency
Norp
Written by: ADONIS MICHAEL LANG, MICHAEL LAWAL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...