album cover
Go
album cover
Go è stato pubblicato il 5 gennaio 2024 da 2692712 Records DK come parte dell'album Est'97 - EP
5 gennaio 2024
Etichetta2692712 Records DK
LinguaEnglish
BPM144
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Go go go go go go go go go go go go
Shedrach meshach and abednigo go go go go go go go go go go go go
And i dey on a low low low low low low low low low low low ah
If you no go dey come dey go go go go go go go go go go go go
This kind gbedu you go concur uh
Which kind gbedu you dey contour uh
Omo sing my gbedu no dey murmur uh
Make you move your body shakiti bobo uh
This kind gbedu you go concur uh
Which kind gbedu you dey contour uh
Omo sing my gbedu no dey murmur uh
Make you move your body shakiti bobo uh ah

Normally
Na who get money get property
If my gbedu drop e dey go properly
People wey dey vibe sef dey turn addict

Written by: Victor Ohiomo Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...