Video musicale

In primo piano

Crediti

PERFORMING ARTISTS
VetoBoyzz
VetoBoyzz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olalekan Bakare
Olalekan Bakare
Lyrics
Nicholas Elijah Gordon
Nicholas Elijah Gordon
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Sighost
Sighost
Producer

Testi

In my element yeah No time for kpekelems, yeah I know wetin I go find Make you just repent, yeah Dem making my life stress Breaking me turning me senseless See my heart dey go kolo You know my love will come next You disturb my peace Tell me, why you worrying me? You know wetin I go find Make you come indeed Shayo-yo-yo-yo (Shayo-yo-yo-yo) Make you drink, oh, no-no-no (Drink, oh, no-no-no) Make you shayo-yo-yo-yo (Shayo-yo-yo-yo) Make you drink oh no e no do Oh no, baby oh no girl You dey make me kolo girl You dey make me kolo girl Ju ibadi n ọwọ rẹ soke Oh no, baby oh no girl You dey make me kolo girl You dey make me kolo girl Ju ibadi n ọwọ rẹ soke Finally o, finally Otilo finally Otilo finally Otilo finally Finally o, finally Otilo finally Otilo finally Otilo finally Make it jump, make it jump, make it jump She gon bounce it, bounce it don't run Coming from the west the south of London You don't wanna ask the gang where they from I don't want a war with them they my sons In the mornin' time she wan come I don't wanna hear dem talking nonsense Why they evil eye does pree my conscience I'm a big stepper (ay) Flexer (ay) In the room afi undress her She want the money so I invest ah She want the money so l interest her I'm a big stepper (ay) Flexer (ay) In the room afi undress her She want the money so I invest ah She want the money so l interest her Oh no, baby oh no girl You dey make me kolo girl You dey make me kolo girl Ju ibadi n ọwọ rẹ soke Oh no, baby oh no girl You dey make me kolo girl You dey make me kolo girl Ju ibadi n ọwọ rẹ soke Finally o, finally Otilo finally Otilo finally Otilo finally Finally o, finally Otilo finally Otilo finally Otilo finally
Writer(s): Sergey Malakhov, Nicholas Elijah Gordon, Olalekan Bakare Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out