album cover
Sawa
album cover
Sawa è stato pubblicato il 16 febbraio 2024 da Dvpper Digital come parte dell'album Pawn - EP
16 febbraio 2024
EtichettaDvpper Digital
LinguaEnglish
BPM109
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

who thief the meat for the cooking pot
cooking pot
me i no dey like insult
no be d kele wey i carry go
I carry come
emi ma lomo tan so
I no dey waste time to dey shoot my shot
shoot my shot
but i no dey carry gun
and i don reach my last busstop
 busstop
one call and am on the run to you
sawa sawa sawalelele
if you ever need some loving bebe
omo mo ma sawale
nitori e mo ma sawale
sawa sawa sawalelele
if you ever need some loving bebe
omo mo ma sawale
nitori e mo ma sawale
dey for your body like tattoo
iwo nkan so mo fe fo
nobody fine pass you bebe
omo mi so go go gorgeous
if anybody near you
omo dem go fall for shalanga
your heavy duty make maranma
be like you do me magic
ikebe causing traffic traffic
sawa sawa sawalelele
if you ever need some loving bebe
omo mo ma sawale
nitori e mo ma sawale
sawa sawa sawalelele
if you ever need some loving bebe
omo mo ma sawale
nitori e mo ma sawale
dey for your body like
wale
omo mo ma sawale
nitori e mo ma sawale
sawa sawa sawalelele
if you ever need some loving bebe
omo mo ma sawale
nitori e mo ma sawale
dey for your body like
Written by: Sokan Oreoluwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...