album cover
FOR YOU
album cover
FOR YOU è stato pubblicato il 9 febbraio 2024 da Temkeyz come parte dell'album FOR YOU - Single
9 febbraio 2024
EtichettaTemkeyz
LinguaEnglish
BPM103
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Can I say you be my ride or die
But you know say me no Dey lie
All the things wey you don dey talk making me to slump making me to fall
But you know I'll be hanging on,
All the things wey I no fit talk
Hopefully hopefully the best is yet to come
So come into my life now Oya je a jo jo,
All other girls dem no carry o
Gbomo meji for reflecting o
Maybe late nights, and we can do some bad things o
Baby wa Oya je a jo jo,
All other girls dem no carry o
Gbomo meji for reflecting o
Maybe late nights, and we can do some bad things o
Ah ahnn ahnn
I've got some life o
Just to live for you
Just to live for you
Ah ahnn ahnn
I've got some life o
Just to live for you
Just to live for you
Ah ahnn ahnn
I've got some life o
(Baby Jo dada, ko jo dada ko jo dada, ahn ahan)
Ion even play with my V8 engines
But still I'm gon prioritize you
Promise I won't treat you like a bestie
But rather give the world to you
All oda girls dem no bad reach you
Se you go like make I service you
But let's go far go far
We can do it on a sofa.
So come into my life now Oya je a jo jo,
All all girls dem na carry o
Gbomo meji for reflecting o
Maybe late nights, and we can do some bad things o
Baby wa Oya je a jo jo,
All all girls dem na carry o
Gbomo meji for reflecting o
Maybe late nights, and we can do some bad things o
Written by: Temitope Otuyemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...