album cover
Good Enough
album cover
Good Enough è stato pubblicato il 29 febbraio 2024 da Musiq International Ltd come parte dell'album Willow View
29 febbraio 2024
EtichettaMusiq International Ltd
LinguaEnglish
BPM104
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

High blood pressure
I cut my dreadlock
I book flight reach airport
I turn back just to tell you
I'm (falling)
Nothing wey concern me
Girl, if na witchcraft
I fit to risk am
Afghanistan
I carry missile for you
Israelite travel like kweku since morning, ooh
Too many nights, na weary eyes I get when you call me
I wish I fit read your mind
See wetin you put inside, odo (odo)
So tell me if I'm good enough for you
If I'm good enough for you
If I'm good enough
If I'm good enough for you, you
If I'm good enough for you
If I'm good enough for you
If I'm good enough
If I'm good enough for you, you
You, you
Say make I no go burn my liver
Make I no go fall down with her
If I never drag one cigarette
I fit don craze, oroma
I dey for synagogue
But I never see mouth talk
If at all, why I no dey fit feel my pulse?
You don curse me, shima (oh, no)
Israelite travel like kweku since morning, ooh
Too many nights, na weary eyes I get when you call me
I wish I fit read your mind
See wetin you put inside, odo (odo)
So tell me If I'm good enough for you
If I'm good enough for you
If I'm good enough
If I'm good enough for you, you
If I'm good enough for you
If I'm good enough for you
If I'm good enough
If I'm good enough for you, you
You, you
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...