album cover
Yea!
World
Yea! è stato pubblicato il 27 marzo 2024 da Fashiona come parte dell'album Yea! - EP
album cover
Data di uscita27 marzo 2024
EtichettaFashiona
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM114

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Fashiona
Fashiona
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fashiona
Fashiona
Songwriter

Testi

Fashiona Yea!
Babluaye
Fashiona tide
Yea! Yea! Yea o!
Shako
oya shako
Baby demo
Make you demo o
Everybody don dey shako
Like nobody get problems
Na your happiness dey pain them
As you dey dance e dey peppper them
Oya jawole o make you denge
E dey carry me to where I no know
Na your happiness dey pain them
As you dey dance e dey peppper them
 
Baby takunla oya takunla takunla
Baby jooor baby jooor
oju timo
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Pele! Omo logo pelee o
Ile aye soma easy o
Kosama rora
Brother Kunle
Ati mummy brother tunde
Won lo shatter agbegilodo
wonfi wami wale
E better make you jeje deer your dey
Make you leave me make I dey my dey
I no know wetin I do again
Me wey be say I don born again
Baby takunla oya takunla takunla
Baby jooor baby jooor
oju timo
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Yea! Yea! Yea! Yea!
Written by: Alade Oluwaseun Fashiona
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...