album cover
Omni Do Do Do
1675
Afro-Beat
Omni Do Do Do è stato pubblicato il 1 aprile 2024 da Obban Records come parte dell'album 41:10
album cover
Album41:10
Data di uscita1 aprile 2024
EtichettaObban Records
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM111

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Daniel Okeke Johnson
Daniel Okeke Johnson
Songwriter

Testi

Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you
In my very before i've seen it
He has spoken a word and he did it
E go tire me sef if i
Count am for youuuu
When he open the door
Na with blessings
That thing wey you want
You go get am
E go be miracle Overload ohh oh oh
Taste and see that the Lord is good
He's too faithful never fails
Taste and see that my God is good
He's too faithful never fails
Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you
Omni do do do
Nothing wey you no fit do
Everything dey possible for you
Na you dey do do do
Wetin man no fit do
Everything dey possible for you
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Papari papa pa pa pari papa
Taste and see that the Lord is good
He's too faithful, never fails
Taste and see that my God is good
He's too faithful, never fails
Written by: Daniel Okeke Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...