album cover
AGBAKO
Music
AGBAKO è stato pubblicato il 11 aprile 2024 da S.Y.D come parte dell'album My Truth
album cover
Data di uscita11 aprile 2024
EtichettaS.Y.D
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM109

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Ayahn
Ayahn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Amaefule Ezekiel
Amaefule Ezekiel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Producer FRET
Producer FRET
Producer

Testi

For a long time have been on street, i gat one bag it's full of dreams
With no clothe or where to chill, I dey grind hard with my street ot
Dem tell me say I too dirty, say I dey look like who dey thief
My skin be like who dey sick, but jah come show them who I be
These people now they call me agbako
Cause they see me when I pull up in my beamer pass oh hun hmm
Fresh like justin bieber or na quavo
No be by my power bro na baba god dey do am oh
So many stories wey I wan tell, so many things dey my mind yeah
So many things I for like tell but dey don ex base on update
I no fit cause of my past dey wound my self since oluwa settled them
If dem dey tell you say you no go fit make am oh
My brother no send them
If you dey grind no look haters
If them no dey the journey no complete, so no go quit, uhn hun
Whenever you dey low you need something to hold on to
Call on your god oh, cause for my own dem do me so too
These people now they call me agbako
Cause they see me when I pull up in my beamer pass oh hun hmm
Fresh like justin bieber or na quavo
No be by my power bro na baba god dey do am oh
Happiness is free, e no cost you money dem go try dey funny
When you sorry, show dem say na you dem ko ri
No mind dem wen dey say oboy kilonshele wa shey o mọ' ri
Cause when you no get dem dey low for you like say you be curry
If you dey grind no look haters
If them no dey the journey no complete, so no go quit, uhn hun
Whenever you dey low you need something to hold on to
Call on your god oh, cause for my own dem do me so too
These people now they call me agbako
Cause they see me when I pull up in my beamer pass oh hun hmm
Fresh like justin bieber or na quavo
No be by my power bro na baba god dey do am oh
These people now they call me agbako
Cause they see me when I pull up in my beamer pass oh hun hmm
Fresh like justin bieber or na quavo
No be by my power bro na baba god dey do am oh
Written by: Amaefule Ezekiel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...