album cover
Stay Sharp
1
Afro-Beat
Stay Sharp è stato pubblicato il 1 maggio 2024 da BLUREX Records come parte dell'album Home Coming
album cover
Data di uscita1 maggio 2024
EtichettaBLUREX Records
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Video musicale

Video musicale

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
SunnyBLU
SunnyBLU
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Osayande Rapheal Osaretin
Osayande Rapheal Osaretin
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Testi

Use your head, no be curse
Something must to kill a man, but me I no follow
The blessings of God maketh rich, but e no add sorrow
Many things wey dey bother man but I dey focus oh
For the life I dey live I dey thank God oh
Stay sharp, stay focused, stay focused
Put God first, Stay sharp, stay focused, stay focused
Put God first, Stay sharp, stay focused, stay focused
Put God first, Stay sharp, stay focused, stay focused
Ayaprapra
Ye ye ye, wo wo wo
Kiri che che che
Ye ye ye, wo wo wo
Ayaprapra
Ye ye ye, alright, wo wo wo
Kiri che che che
Ye ye ye, wo wo wo
As a man wey sabi
Hold your side no be joke my paddy
Hustle hard but make God your paddy
You go dey on fresh like pami
Like fresh pami
See I get am for body
E get the kind way e dey make me feel like say I dey on too much money
I dey take am dey Soji
When I step out I dey feel airay, Na Holy Ghost be my Molly
No time for story, Na baba God dey run am
Na Him dey make me dey jolly on a steady
Make I give am the Glory, believe Nobody fit run am for me like the way Him dey run am on a daily
Back 2 back e dey load me with benefits
Goodness and mercies dey follow me like nemesis
From Genesis oil dey for my head and divine favour mount me and e dey caress me
Stay sharp, stay focused, stay focused
Put God first, Stay sharp, stay focused, stay focused
Put God first, Stay sharp, stay focused, stay focused
Put God first, Stay sharp, stay focused, stay focused
Ayaprapra
Ye ye ye, wo wo wo
Kiri che che che
Ye ye ye, wo wo wo
Ayaprapra
Ye ye ye, alright, wo wo wo
Kiri che che che
Ye ye ye, wo wo wo
Something must to kill a man but me I no follow
The blessings of God maketh rich, but e no add sorrow
Many things wey dey bother man but I dey focus oh
For the life I dey live I dey thank God oh
Oh oh, I dey thank God ohhh
Thank God oh,
oh oh, I dey thank God ohhh
I dey thank God oh
oh oh
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Ye ye ye, wo wo wo
Ye ye ye, wo wo wo
Written by: Sunny Enekurogha Opukiri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...