album cover
Jogo
91.396
Music
Jogo è stato pubblicato il 21 giugno 2024 da OHK Entertainment Ltd come parte dell'album Jogo - Single
album cover
Data di uscita21 giugno 2024
EtichettaOHK Entertainment Ltd
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM134

Testi

Jogojoo, jojojojojo
Ees ohk
Jogo jogogo jogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
[Verse 1]
I'm out for my bread, they want me dead
I'm never scared na na
Always ahead Always prepared
Dem no fit do nada
[Verse 2]
Make dem miss me with that bullshit
I don't want no drama
I no dey like to dey revenge I leave it to karma
[PreChorus]
Shu wetin I do ain’t got no clue
I want mezebu
I just want dey chop this life
I no wan belleful
Oleku jaiye times 2
Allow me to allow me to flex
[Chorus]
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, ogo
Jogo jogogo, ogogo
Jogo jogogo, ogo
Jogo jogogo, ogogo
Jogo jogogo, ogo
Jogo jogogo
[Verse 3]
Na good time I want no be gobe o
Living life to the max no be today o
When I show all of them wan make mokpe o
Wan ma sokpe o no be play play o ahh
[Verse 4]
Tell the dj make e replay o ahh
If you dey sit make you dide o ahh
At Obi's house on a weekday o
I go display o mogbe o, shu!
[PreChorus]
Wetin I do ain't got no clue
I want mezebu
I just want dey chop this life
I no wan belleful
Oleku jaiye times 2
Allow me to allow me to flex
[Chorus]
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
Jogo jogogo, jogo jogogo
[Outro]
Jogo jogogo, jogo jogogo
Allow me, to allow me to flex
Written by: Raoul John Njeng Njeng, Rico Campos
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...