album cover

BIO BIO

52Afro-Beat2023
album cover
BIO BIO è stato pubblicato il 9 marzo 2023 da Imole come parte dell'album BIO BIO - Single
Data di uscita9 marzo 2023
EtichettaImole
LinguaEnglish
BPM100
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Bio bio bio
Ebele, ebele ebelebe bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Eh ogini di weytin you want me to do
I get am for you me I get am for two
Say come gimme baby come gimme
Come gimme love oh come gimme
Come gimme baby come gimme love yea
Say come gimme baby come gimme
Come gimme love oh come gimme
Say me I get am for you
Me I get am for two
Why they tryna take me out like a jenga
Cut my life short like placenta
To off our love be their desire
Make signal no reach our antenna
I say elisha send down the fire o
Fire burn them wey carry our matter o
Protect us from friendly back stabbers
Just dey carry us go our canaan
If e go be mehn e go be
No be man wey dey run am na almighty God o
Mehn e go be
Many man wanna see us go down on our knees o
But leave them make dem dey wait
They wanna see man dey fail
But if God e be for me
Na so all of them go dey wait o
Leave them make dem dey wait
They wanna see man dey fail
But if God e be for me
Na so all of them go dey wait o
Bio bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Bio bio bio
Written by: Samuel Obara

Footer Shazam

Seleziona lingua:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Seguici

Loading...