album cover
Moving Train
3342
Music
Moving Train è stato pubblicato il 10 maggio 2024 da Dvpper Digital come parte dell'album Moving Train - Single
album cover
Data di uscita10 maggio 2024
EtichettaDvpper Digital
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM104

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Skiibii
Skiibii
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abbey Elias
Abbey Elias
Songwriter

Testi

(Runcheckk)
Why always me all the time?
Many calls wey I decline
I dey see all the talk online
But, I dey take am one step at a time
Kilotuku tiwon fe soh?
I get many things ti mo fe soh?
But, fuck that shit, I no be professor
See this my hustle, my profession
If e easy to be star, oya, run am
(Any girl wey see the boy wan chop am)
Any cruise wey I like, I go catch am
Any life wey I want, I dey chop am
Tori, mioshe kolu (mioshe kolu)
Moving train ni mi (moving train ni mi, uh-uh-uh)
I'm unstoppable, moving train ni mi (I'm unstoppable, moving train ni mi, wah-wah-wah, wah)
Moni, mioshe kolu (mioshe kolu)
Moving train ni mi (moving train ni mi, yeah-yeah, yeah)
I'm unstoppable, moving train ni mi (I'm unstoppable, moving train ni mi)
Broda ode wey dey jealous
E get wetin you wan yarn? Make you tell us
You wan dey use me chase clout 'cause you fell off
We been get the same chance, but mo jelo
If e easy to be star, oya, run am (oya, run am)
(Any girl wey see the boy wan chop am)
Any cruise wey I like, I go catch am (I like, I go catch am)
Any life wey I want, I dey chop am (I dey chop am)
Tori, mioshe kolu (mioshe kolu)
Moving train ni mi (moving train ni mi)
I'm unstoppable, moving train ni mi (I'm unstoppable, moving train ni mi, wah-wah-wah, wah)
Mioshe kolu (mioshe kolu)
Moving train ni mi (moving train ni mi, ye-ye)
I'm unstoppable, moving train ni mi (I'm unstoppable, moving train ni mi)
Why always me all the time?
Written by: Abbey Elias
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...