album cover
Attention
554
Afro-Beat
Attention è stato pubblicato il 4 luglio 2024 da JeffreyBensonMusic come parte dell'album Afro6ix Takeover - EP
album cover
Data di uscita4 luglio 2024
EtichettaJeffreyBensonMusic
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM96

Video musicale

Video musicale

Testi

Egba mi o, Egba mi o
See yawa
This girl know say she fine
Na why she dey form?
She dey use men buga
See as dem just dey rush
Like their head dey touch
She dey drive them crazy
But I'll be insane to say
That I
No dey feel you baby
Make I quick explain o
(Girl na) you
Be the one wey dey make me
Act the way I do
I say na you
Be the one wey dey bring the rhythm to my music
You
Be the one wey dey make me
Do the things I do
And if you ask what I want from you
It's nothing else I just need you to
Give me
Attention, -ttention
I need your Attention
Abi you no dey feel the connection, ay?
If e no be so, make you talk
I go carry go
I need your
Attention, -ttention
I need your Attention
Abi you no dey feel the connection, ay?
If e no be so, make you talk
I go carry go
I'm trying to say the words,
But they wouldn't come out
Because your beauty got me lost
And girl it cannot be found
And I no fit explain the way
That I have been feeling lately
All I know is that you're the woman
Wey Dey drive me crazy
Look what you do idolo
Be like say I dey kolo
And you say I too like woman
Omoyami no be so
Na only you I want o
To give all of my coco
And I hope you feel the same way I do
Cuz baby girl na
You
Be the one wey dey make me
Act the way I do
I say na you
Be the one wey dey bring the rhythm to my music
You
Be the one wey dey make me
Do the things I do
And if you ask what I want from you
It's nothing else I just need you to
Give me
Attention, -ttention
I need your Attention
Abi you no dey feel the connection, ay?
If e no be so, make you talk
I go carry go
I need your
Attention, -ttention
I need your Attention
Abi you no dey feel the connection, ay?
If e no be so, make you talk
I go carry go
-Ttention, (-ttention), -ttention
I need your Attention (need your attention)
Abi you no dey feel the connection, ay? (feel connection)
If e no be so, make you talk
I go carry go
I need your
Attention, (-ttention), -ttention
I need your Attention (need your attention)
Abi you no dey feel the connection, ay? (feel connection)
If e no be so, make you talk
I go carry go
Written by: Jeffrey Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...