Crediti

PERFORMING ARTISTS
Wutah Kobby
Wutah Kobby
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Nyarko Morris
Daniel Nyarko Morris
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DubbleDose
DubbleDose
Producer

Testi

Ya ya ya ye yeh
Ya yeah yeh
I no Dey wait for no paster
I no Dey wait for no doctor
I no Dey wait for no brother
I no Dey wait for no lawyer
Say me I no go fit go any further
I be heavyweight Wey dem be feather
That be why I Dey fit throw them di fire
I be my only holy story writer
You only know my name yeh
You only know my name yeh
You don’t know my story
You don’t know my story
You only know my name yeh
You only know my name yeh
You don’t know my story
You don’t know my story
Many things I’ve seen with but few i’ve spoken
Many are the called but the few are chosen
Many Wey Dey fall but a few a broken
So I cross my T’s and I’s am doting
Many things I’ve seen with but few I’ve spoken
Many are the called but the few are chosen
Many Wey Dey fall but a few a broken
So I cross my T’s and I’s am doting
Say me I no go fit go any further
I be heavyweight Wey dem be feather
That be why I Dey fit throw them di fire
I be my only holy story writer
You only know my name yeh
You only know my name yeh
You don’t know my story
You don’t know my story
You only know my name yeh
You only know my name yeh
You don’t know my story
You don’t know my story
Written by: Daniel Nyarko Morris
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...