album cover
Everyday
11.992
Afro-Beat
Everyday è stato pubblicato il 17 maggio 2024 da 7118130 Records DK2 come parte dell'album Everyday - Single
album cover
Data di uscita17 maggio 2024
Etichetta7118130 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Fireboy DML
Fireboy DML
Songwriter

Testi

Ob' Obah!!!
Wha dem a say?
Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation
Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma sọ
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
Girl I'm not here to dey confuse you
Girl I'm only here to dey convince you
That I love, that I need, and I miss you
Me I love your body and your melanin too
Follow me go, give me ginger
Taking me high when my energy low
I never love you finish oh
Don't leave me Oroma, ah
Baby let me take you to Ibiza
Let me put a ring around your finger
If you let the memory to linger
I will give you anything you want
Gba ko jẹ́
And I go gallant, I no go fear
You do me tungba but I don't care
I'm in my feelings and I just wan make you know
Tell me "where you dey?"
La ti Satide
I go meet you there
'Cause I miss you everyday
Call me any day
I'll be on my way
I'm one call away
No matter the situation
Girl I'm not sure
If my action don dey too much
I love you with passion
Jessica, Jennifer fa mi la sọ
Auzubillah no more fornication
Duro na baby ma so
Girl I want some
I say na you, only you, I wan dey sanction, ye
Ọmọ yapa for my catalogue
But na only you wey I want for my mansion oh
Written by: Fireboy DML
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...