album cover
Finally Finally
album cover
Finally Finally è stato pubblicato il 26 luglio 2024 da Five Star Music, under exclusive license to ONErpm come parte dell'album Mr. Versatile
26 luglio 2024
EtichettaFive Star Music, under exclusive license to ONErpm
BPM114
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Badman Kcee
K-K-Kcee
I see you I no fit comport
Baby come be my comfort o
See me I dey your dormot
Come make I spray you Tom Ford o
Baby I go kpeme o
If I no get you I no get bebe
Baby I go kpeme o
If I no get you I no get bebe
Oh my love o
I don craze for you
Girl you put me for work o
I don wait for you
Finally, finally, finally (finally)
I don get my woman (finally)
I don shame my neighbor (finally)
I don hold my woman (finally)
Finally, finally, finally (finally)
I don give am belle (finally)
I don shame my neighbor (finally)
Baby I go kpeme o
If I no get you I no get bebe
Baby I go kpeme o
If I no get you I no get bebe
Oh my love o
I don craze for you
Girl you put me for work o
I don wait for you
Eeeeeeeeee money
Written by: Kingsley “KCEE’ Okonkwo

Loading...