album cover
Sisi Bolanle
album cover
Sisi Bolanle è stato pubblicato il 10 giugno 2024 da 3122992 Records DK2 come parte dell'album Love & Grind
10 giugno 2024
Etichetta3122992 Records DK2
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Testi

Sisi bolanle idi lo ba ni le
Idi lo ba ni le
Thanks to your mama
She born you well, she born you well o
She get better pikin o
I like girls wey get, watin I want o ah
Watin I want oh ahh
Ibi ni idi wa won gbe eh
Idi nla to ponbe
Everyday you dey hot oh
Fine girl wey no dey snooze
Up and down
Up and down
You bad o
You bad o
Iike baddo
Melanin poppin
Bo se n lo london
Lo n lo america
Mario lo n wo, not lugi
Original not fugazzi
Alhaji don make life easy
Emi gan gan fun ra mi, young alhaji
Ma gbe e debe bi moshudi
Dollar or rupees
Holla your friends oh
Make we dey no offense o
Make we dey dey dey
Sisi bolanle idi lo ba ni le
Idi lo ba ni le
Thanks to your mama
She born you well, she born you well o
She get better pikin o
I like girls wey get, watin I want o ah
Watin I want oh ahh
Ibi ni idi wa won gbe eh
Idi nla to ponbe
Everyday you dey hot oh
Fine girl wey no dey snooze
Up and down
Up and down
You bad o
You bad o
Iike baddo
Melanin poppin
Bo se n lo london
Lo n lo america
See gobe, see gobe oh
Your snaps just dey replay oh
On my phone oh
Hello oh
Make we link up tonight oh
Omo you fine like darego
What do you want
Do you want money or love
Make we link up in my condo
Condo oh
Sisi bolanle idi lo ba ni le
Idi lo ba ni le
Thanks to your mama
She born you well, she born you well o
She get better pikin o
I like girls wey get, watin I want o ah
Watin I want oh ahh
Ibi ni idi wa won gbe eh
Idi nla to ponbe
Everyday you dey hot oh
Fine girl wey no dey snooze
Up and down
Up and down
You bad o
You bad o
Iike baddo
Melanin poppin
Bo se n lo london
Lo n lo america
Written by: Adebola Oluwasegun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...