album cover
Oshimili
album cover
Oshimili è stato pubblicato il 8 giugno 2024 da Independent come parte dell'album Blackchild the Legacy
8 giugno 2024
EtichettaIndependent
LinguaEnglish
BPM146
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia

Video musicale

Video musicale

Testi

Ah yea
They Call Me Santy
Ah yea
Ah yea
Ah yea
Ah yea
Ah yea
Ah yea
Ah yea
Oke oshimilli dooo
When the sun goes down
As the sun goes down dem demons dem dey down nu o
I say dem Dey down
As the sun goes down
As the sun sun goes down na so dem shadows dem dey hide nu o
God Abeg no let me fall down
Were akagi jigide mu
Never lemme me fall nu e
Mpa o
Papa no let me fall down
If I no fit stand again
Who go train my boy for me nu nu eh
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli watch my tears away
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli take these pains away
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli watch my tears away
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli take these pains away
For so many years
Dem pin us down and put us in chains
For so so many years
My people we've been living in the dark nu e
With dem audio fight
Dem dey fuck us so hard
From the dusk till the sunrise nu o
Is now I realize
Bad men dem dey rule and divide nu
If you talk you go die
If you no talk you go still die nu eh
Aje
Make we stand up for our right nu
Time don come we got to use this God device nu eh
Make we stand up and fight
Together we stand divided we are all gone oh
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli watch my tears away
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli take these pains away
Chai
Oke Oshimilli doo
Oke Oshimilli doooo
Doo doo doo doo doooo doo
Mama crying for years
Mpa no Dey
Na who go buy my daily bread nu o
My people crying for years
Time don come abeg give your ears
For the day is never afraid of the night
It always put up a fight
Even in the darkest dark nu
If e shine you go know
Makana Aka adi ekwuchi Onwa nu inugo
Life na gift from God but we've been living like we dead nu o
Ajeh
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oshimilli doo
Oke Oshimilli doo
Written by: Santywa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...