album cover
Light over Darkness
10
Music
Light over Darkness è stato pubblicato il 1 luglio 2024 da Kushi Amazyn come parte dell'album Light over Darkness - EP
album cover
Data di uscita1 luglio 2024
EtichettaKushi Amazyn
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM104

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Kushi Amazyn
Kushi Amazyn
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kushi Amazyn
Kushi Amazyn
Songwriter

Testi

Oh blood of Jesus o
Obara Jesus o
Oh Lord forgive us o
They wanna kill us o
I no be Jesus o
Oh my Lordy
This people wan jaga jaga my face for my country
I no get power but i cover myself with Jesus bloody
We outside but it’s so so scary
For Bus stop dem don shooty person
Hmmm story dey to telly
Ikorodu don burst o
(Ekelebe oh oh)
Ojodu don run o
(Ogologo ahn ahn)
Who go quench the fire
(Hmmm hmmm ah)
Dem don kill ijaya
Ikorodu don burst o
(Ekelebe oh oh)
Ojodu don run o
(Ogologo ahn ahn)
Who go quench the fire
Dem don kill ijaya
Wetin dey your mind
What can you say bout this
What is your take on this
Who should we blame for this
Dem open fire for Olopa
Gun shot for Ojota
Man down and dem dey match am
Knack am say dem dey knack am
What can you say bout this
(Ekelebe oh oh)
What is your take on this
(Ogologo ahn ahn)
Who should we blame for this
Why can’t we live in peace
I chose Light Over Darkness
(Ekelebe oh oh)
Hmmm Ahn mama ahh
(Ogologo ahn ahn)
I chose Light Over Darkness
Ya ya ya hmm papa ahn
Ikorodu don burst o
Ojodu don run o
Who go quench the fire
Dem don kill ijaya
Ikorodu don burst o
(Ekelebe oh oh)
Ojodu don run o
(Ogologo ahn ahn)
Who go quench the fire
(Hmmm hmmm ah)
Dem don kill ijaya
Written by: Kushi Amazyn
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...