album cover
14:02
7874
R&B/Soul
14:02 è stato pubblicato il 26 luglio 2024 da Independent come parte dell'album The Garden of Eden - EP
album cover
Data di uscita26 luglio 2024
EtichettaIndependent
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM89

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Kholi
Kholi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chukwuemeka Okolie
Chukwuemeka Okolie
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mbimba Moses
Mbimba Moses
Producer

Testi

[Verse 1]
Maybe I'm fool 4 love true true
Abi you use juju
Make una leave me make I catch my cruise
Cos Loving be like April fool
[Verse 2]
I thought I'll marry her
Maria
Pictured her holding my hand by the altar
Amara and Gloria
Be like dem target my heart with Laser
I been think say we go dey dance
But you prefer to dance with Roda
My career she carry am
She told me rest your head on my shoulders
[Verse 3]
Evidence dey
On another day
I no need to shalaye
It’s a game and two can play
But I don fall in love again
Ah mogbe see kele
I don’t care if I’m hurt again
February 14th
Valentine again
Me and you will be sipping champagne
[Chorus]
Ah ah ayagayaga o
No let dem pluck you like you let the man go
Oh ah baby lemme know
But everything nice like Alakpomeji o
Ah ah ayagayaga o
No let dem pluck you like you let the man go
Oh ah baby lemme know
But everything nice like Alakpomeji o
[Verse 4]
1402 and I still love you
Make we link up for room 302
And I don't care if you're older too
Orekelewa make my dream come true
I go do well if you go give me chance
Take you on a romantic dance
Book you flight make you dey go Germany o
Once the money just land
Girl you go balance well
Can’t wait to see you on Brazilian hair
My Liberian girl
For now you can pull up with your packing jell
[Verse 5]
I thought I'll marry her
Maria
Pictured her holding my hand by the altar
Amara and Gloria
Be like dem target my heart with laser
I been think say we go dey dance
But you prefer to dance with Roda
My career she carry am
She told me rest your head on my shoulders
[Chorus]
Ah ah ayagayaga o
No let dem pluck you like you let the man go
Oh ah baby lemme know
But everything nice like Alakpomeji o
Ah ah ayagayaga o
No let dem pluck you like you let the man go
Oh ah baby lemme know
But everything nice like Alakpomeji o
[Verse 6]
Melanie, Melanie
My body need you like a Vitamin
Melanie, Melanie
My body need you like a Vitamin C
Melanie, Melanie
My body need you like a Vitamin
Melanie, Melanie
My body need you like a Vitamin
Written by: Chukwuemeka Okolie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...