album cover
Higher
7
Music
Higher è stato pubblicato il 4 luglio 2024 da Lil Princy come parte dell'album Higher - Single
album cover
Data di uscita4 luglio 2024
EtichettaLil Princy
LinguaEnglish
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM96

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Lil Princy
Lil Princy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Juweto Tega Prince
Juweto Tega Prince
Songwriter

Testi

Hmm
Hmmmmm
Hmmmmmmmmm
Hmm
Hmmmmm
Hmmmmmmmmm
Me I really want my appetiser
only girl wey sweet like fantazia
24/7 we go dey manya
Anybody see your body girl na fire
The way she rolling her waist
E be the thing I desire
Work work work my Rihanna
You’ve been drinking I’m getting Higher
Hmm
Hmmmmm
Hmmmmmmmmm
Hmm
Hmmmmm
Hmmmmmmmmm
Higher higher higher higher higher higher
Wey your body still be fire fire fire fire
Higher higher higher higher higher higher
Wey your body still be fire fire fire fire
I swear I’m getting higher
 your waist don make me manya
Gimme one gimme two Gimme three Gimme four No N0 retire
pressure pressure pressure pressure
Follow me comot make I give u pleasure
I Dey greedy call your friends jhoor
Call them Cici Make we go dey flenjor
All eyes on me so me I just shade up
bizzy body pass o I’m on my way up
ur body hard I don call my Taylor
My producer mighty man of velour
Hmm
Hmmmmm
Hmmmmmmmmm
Hmm
Hmmmmm
Hmmmmmmmmm
I Dey greedy call your friends jhoor
Call them Cici Make we go flenjor
All eyes on me so me I just shade up
bizzy body pass o I’m on my way up
ur body hard I don call my Taylor
My producer mighty man of velor
Written by: Juweto Tega Prince
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...