album cover
Imperfection
19
Alternative
Imperfection è stato pubblicato il 5 luglio 2024 da AFK Music come parte dell'album Imperfection - Single
album cover
Data di uscita5 luglio 2024
EtichettaAFK Music
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM100

Crediti

COMPOSITION & LYRICS
Chukwuebuka Emmanuel Eke
Chukwuebuka Emmanuel Eke
Songwriter

Testi

Ehen ehen hmmm no no no no hmm ehen
I don dey sing don dey write since the time I dey high school
Man issa intellectual
So many things many moves many miles that I can go
I keep it unofficial
I got close ties if you like you can ask omomummy
He just flew from vietnam
I do my thing do your thing everybody get em flaws
Pardon my imperfection
Ah see water
Make e no carry me go away
My brother I don manya manya o
See water
Make e no carry me go away
My brother I don manya manya
Eh not wasting much time
I just want to know if you stunting again
Don't wanna see you crying in the rain
The ones wey no like me I'm still entertaining
Bend down selecta
Oh baby moment silento yeah
I give you excellent o
For this P dem dey call me bebeto
Why you come dey ask how many fish wey dey sardine
Say nodey ask me I no sabi
Alomo no fit high me like pami
I no come this life to gum body
Say na your cup of tea if you no like me shege
I get many people wey like me
If you dey hate show your face show your ID
Cause munachimso wene mighty
Back in the days e no make sense no make sense
I hustle hard I no like no nonsense
Just living life I dey face my business
Shey you know say clout chasing na mad sickness
Back in the days e no make sense no make sense
I hustle hard I no like no nonsense
Just living life I dey face my business
Shey you know say clout chasing na mad sickness
Ah see water
Make e no carry me go away
My brother I don manya manya o
See water
Make e no carry me go away
My brother I don manya manya
I don dey sing don dey write since the time I dey high school
Man issa intellectual
So many things many moves many miles that I can go
I keep it unofficial
I got close ties if you like you can ask omomummy
He just flew from vietnam
I do my thing do your thing everybody get em flaws
Pardon my imperfection
Back in the days e no make sense no make sense
I hustle hard I no like no nonsense
Just living life I dey face my business
Shey you know say clout chasing na mad sickness
Back in the days e no make sense no make sense
I hustle hard I no like no nonsense
Just living life I dey face my business
Shey you know say clout chasing na mad sickness
Written by: Chukwuebuka Emmanuel Eke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...