album cover
Alone
347
African
Alone è stato pubblicato il 12 luglio 2024 da Exo Xan Mgt. come parte dell'album Alone - Single
album cover
Data di uscita12 luglio 2024
EtichettaExo Xan Mgt.
Melodicità
Acousticità
Valence
Ballabilità
Energia
BPM104

Video musicale

Video musicale

Crediti

PERFORMING ARTISTS
Exo Xan
Exo Xan
Performer
Yoma Yoma
Yoma Yoma
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Nyarko
Samuel Nyarko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Joker nharnah
Joker nharnah
Producer
Samsney
Samsney
Producer
Samuel sarpong
Samuel sarpong
Mixing Engineer

Testi

Verse 1
Don't call me gangster cos I stress
pass other men
You no dey see wetin I see o gyae w'asem
Swear in this city you go humble fucking hell out here
9 and 10 be like my broskis and wahala
Tie yananti atreki abre
Stories de wey dada no hear
I put my life on the line for this bread
Now asomdwee dey leave me on read
Chorus
Young boy you scare me
Where you've been alone
Up to something wey the world soon go know
I'm chatting barely
Asokye reebo o
Dey pon their necks like a hangman noose
Verse 2
I put my mind on my grind
Only God be my helper
Always dey chat to the Messiah
Forward the vibes to the bass line
I dey my side I dey vibe
If you whine me later
And when I dine I say a prayer
For myself and the hater
Even though my heart's been broke
Nobody dey share my sorrow
I been on the road alone o
Solo
Things wey my eyes seen o
Many man no fit handle
Chesti my yawa like rambo o no
Chorus
Young boy you scare me
Where you've been alone
Up to something wey the world soon go know
I'm chatting barely
Asokye rebo o
Dey pon their necks like a hangman noose
Chorus
Young boy you scare me
Where you've been alone
Up to something Wey the world soon go know
I'm chatting barely
Asokye rebo o
Dey pon their necks like a hangman noose
Written by: Samuel Nyarko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...